kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

odumodublvck & reeplay – commot for sanko كلمات اغاني

Loading...

commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back
commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back

presidential villa for sanko presido give us room
i dey with gustavo and odumodu the sanko dey boom
they no say normally we fit the profile we breaking the rules
ipo talk say we no get case my guy dey jump jump my guy you too do
i no fit lie sha the sanko fresh pass the other sanko wey i don enter
some men dey play what
some men dey play draft
geography class
we still dey plot graph
we still dey plot graph
geography class we still dey plot graph
back to the matter e no go better for una papa sha
one agadaga for all my manchi wey been come track us sha
when you dey for quanta you go know the people wey dey for you
f_ck olokpa na still the standard
police is your friend
bobo juice
we go jam for bus stop
na them dey rob us na them dey burst us

we still dey burst them they no fit stop us
we dey the free world na god dey pick up
i no dey talk much but when i rap untop instrumental you go get the picture
commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back
commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back
one agadaga for my s/o
two prado prado for ipo
gustavo dey crash
e no hear that one

morning devotion
na for inside bed we pam
when we dey go sh_t
unkor
we must to pour water
for their pit latrine

we dey sh_t fast fast
make n0body catch you
dey boks for street

33 days i lap
tah
odumodu please go home
you don dey blow lala
you dey fa ciga
you dey wack pizza
shuuuuuu
inside sanko
na we get level pass anybody papa
ig say my matter na chise
8 lawyers
they lap my side
never to be caught off guard
even if you no run am
presido cellular dey him stockings
cso no fit gauge am
warri boy dem hol am
for delta boarder
na who kpai am
no be me
ask ig
six months
dem package am inside can
bin ladin
snitching
terrorist odumodu you k!lled
reeplay unkor gustavo
dem dey the slam dey sleep
be like say na their house
dem comfy
sanko boy too dey dream
dem dey sip on coda
codolin
antiworldgangstars
are free
commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back
commot for sanko no be today wey all the koti don cast
fcid talk say we k!lly person just like that
they know say men don lap
these anti world gangstars
as we don commot for sanko like this
omo guy na back to back

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...