odumodublvck & black sherif – wotowoto seasoning كلمات اغاني
[intro: odumodublvck]
(craze)
(gothic issues) drive_by, ujo
black sheep for life, black sheep forever
izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters (ujo)
ge records, you get me? odumodublvck (native)
[chorus: odumodublvck]
this be my victim
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win_win (chineke, god)
drive_by, ujo (ujo), sching him
wotowoto seasoning (ujo, prra)
[refrain: odumodublvck]
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (ooh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh, aba boys)
oya oh (prra)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
yeah (woah)
[verse 1: odumodublvck]
i dey find one kele wey go give me heavy dose (eh?)
play me tiki_taka, we run the monkey post (ayy)
doggy pose, i give her yakata (she collеct)
pakuromo give am abara
for yansh, wallahi, you do the stanky leg
i shoot, е die, e turn to cadaver (ayy)
the skeng, e tight, the hammer wey i palm
i drink, i high (who you be?)
omo, na me be the guy, but
[chorus: odumodublvck]
this be my victim (abobi, what is up?)
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win_win (ch_nke, god)
drive_by, ujo (ujo), sching him
wotowoto seasoning (ujo, prra)
[refrain: odumodublvck & black sherif]
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh
[verse 2: black sherif]
tear them down into pieces
what you figure this be?
follow me talk your gibberish but i never listen
my wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
[?]
[outro: odumodublvck, black sherif & both]
whip one, whip two, whip through
kala na the in thing (wetin you go do?)
i go sing along
with the men for the win_win
(drive_by, ujo)
oya oh (prra)
oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
oya oh (oya oh)
oya, oya, oya oh
كلمات أغنية عشوائية
- tom petty and the heartbreakers › tom petty and the heartbreakers – wake up time (alternate take, 1992) كلمات اغاني
- famous dex › famous dex – playin with them bricks كلمات اغاني
- katatal mc feat arion mc › katatal mc feat arion mc – demônios do século كلمات اغاني
- brad paisley › brad paisley – she never really got over him كلمات اغاني
- dir en grey › dir en grey – 詩踏み (utafumi) كلمات اغاني
- enlightenpro › enlightenpro – yang كلمات اغاني
- ths syl › ths syl – amra sylhety | ths syl sylhety rap song كلمات اغاني
- montgomery gentry › montgomery gentry – if it’s the last thing i do كلمات اغاني
- ornella vanoni › ornella vanoni – uomini كلمات اغاني
- sbmg › sbmg – gedrag كلمات اغاني