obi xtra – baby yo كلمات اغاني
[intro]
(skool on the beat)
(winner the highest producer)
baby
baby yo
oh baby (iyo)
baby (iyo)
ah ya ga yaga ye (obi xtra)
[verse1]
this one no be juliet and romeo
na nala and simba
i say make i carry u go to moon girl
isi mba (eh)
and i meet you for tinder (hey)
now i dey love u for summer (hey)
even if na spring or fall my baby
i promise to love you for winter
[pre_chorus]
is this love? (is this love)
is this love? (yeah)
is this love?
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh
is this love? (is this love )
is this love? (yea)
is this love?
i don’t know but i know that this feeling is tеnder eh
[chorus]
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo , yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (еh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
baby yo (baby yo)
oh ma baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
[verse2]
she dey do shakara for dem
she dey do shakara dem oh noh
she say na me wey get her
she say na me be the one wey go take am
she dey do shakara for dem
she dey do shakara for dem oh noh
but she’s willing to give me
so i’m asking
baby tell me
[pre_chorus]
is this love? (is this love)
is this love? (yeah)
is this love?
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh
is this love? (is this love)
is this love? (yea)
is this love?
i don’t know but i know that this feeling is tender eh
[chorus]
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
baby yo (baby yo)
oh ma baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
[outro]
baby
baby yo
oh baby (iyo)
baby (iyo)
ah ya ga yaga ye ye
baby, baby yo (is this love, is this love)
oh baby iyo (is this love yeah)
baby iyo (is this love)
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh (ah ya ga yaga ye ye)
كلمات أغنية عشوائية
- imelda may › imelda may – 11 past the hour كلمات اغاني
- vnis › vnis – drunk dial كلمات اغاني
- john d occhipinti › john d. occhipinti – the lame man walked كلمات اغاني
- prim › prim – nasladi se كلمات اغاني
- golds › golds – we don’t need to go far كلمات اغاني
- suzan freek › suzan & freek – de helft van wat je doet كلمات اغاني
- t cashes › t cashes – evidence كلمات اغاني
- lilbubblegum › lilbubblegum – niki كلمات اغاني
- jay way › jay-way – keeping on (acoustic) كلمات اغاني
- robinson do futuro › robinson do futuro – batalha dos afetos 2.0 (parte 04 ) كلمات اغاني