kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nonzo – toyo كلمات اغاني

Loading...

se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo

se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo

lalalalala
me owo ediok
lalalalala
me owo ediok
lalalalala
me owo ediok
lalalalala
me owo ediok
la la la la la la
me owo ediok
la la la la la
me owo ediok
la la la la la
me owo ediok
la la la la la la la la la la la

father give me holy ghost anointing
to overcome these disappointing
bad belle people wey wan do me strong thing
strong thing, strong thing

father give me holy ghost anointing
to overcome these disappointing
bad belle people wey dey do me strong thing
strong thing, strong thing

se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo

tell me where you want run go
from my chariot, iscariot
shebi you dey find trouble
dem go drag you like mr elliot o
when my turn e go come, e no go funny
jealous me on top my money
i go dey denge dey pose
i no send my foes
na only god deserve the glory

se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo
se mkpo owo nam ayan toyo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...