kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nhemy – eno be me كلمات اغاني

Loading...

[verse]
some say i no be normal
abnormal, i live above the normal
yes a man dies and ressurrect a new man
he a god man, wetin go fi stop am?

yeah we come from far
and we on a mission, yeah we get some plans
for the nation. tie wodofo bi reba
they say eno easy, i take am easy breezy
i tell dem say

[chorus]
life man dey live
no be me dey live
ebe christ wey dey live
enti everyday i win

the life man dey live o
no be me dey live o
ebe christ wey dey live o
enti everyday i win o

[verse]
i never carry last for ma shoulder
for ma papa kingdom, i’m a soldier
yesu te me mu, ano be mortal
wogye oba no di aa wonne owuo ka
yeah we come from far
and we on a mission, yeah we get some plans
for the nation. tie wodofo bi reba
they say eno easy, i take am easy breezy
i tell dem say

[chorus]
the life man dey live
no be me dey live
ebe christ wey dey live
enti everyday i win

the life man dey live o
no be me dey lie o
ebe christ wey dey live o
enti everyday i win o

[bridge]
abundantly, god dey bless we
fill my cup, when i’m thirsty
bask in the glory and mercy
i go show dem the one who dey set free

abundantly, god dey bleees we
fill my cup, when i’m thirsty
bask in the glory and mercy
i go show dem the one who dey set free
yeah we come from far
and we on a mission, yeah we get some plans
for the nations, tie wodofo bi reba
they say eno easy, i take am easy breezy
i tell say

[chorus]
the life man dey live
no be me dey live
ebe christ wey dey live
enti everyday i win

the life man dey live o
no be me dey lie o
ebe christ wey dey live o
enti everyday i win o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...