kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nexto – mary christmas كلمات اغاني

Loading...

everyday no be christmas
(baby follow me o)
let’s run away to egyptians
(baby call on me o)
mary, olufemi
i’m your joseph, love you dearly
waiting for you till u gimme chance
(wetin color ni o)

mary carry belle
it confused the devil
mary carry belle
mary born yesu
mary boy child jesus christ
jesus christ, jesus christ
mary boy child jesus christ
keresimesi
mary carry belle
it confused the devil
mary carry belle
bodyguard josefu
mary boy child jesus christ
jesus christ, jesus christ
mary boy child, jesus christ
keresimesi
i’ll bе your vuvuzella when n0body dey
i’ll bе your umbrella for the rainy day
everyday together is a holiday
(baby call on me oh)
moti ya weyrey i go enter main road
e no go over, girl we no be range ro’
the only cupid wey dey shoot rainbow
(show your color oh)

mary carry belle
it confused the devil
mary carry belle
mary born yesu
mary boy child jesus christ
jesus christ, jesus christ
mary’s boy child jesus christ
keresimesi

keresimesi ti de
every time i see your face
keresimesi ti de
eledumare lo yan wa papi
baby girl i got you
oun to ba wu won ni ko so
mary girl i got you
pemiloruko, ko fami ni run gbon
(show misconduct oh)
mary carry belle
it confused the devil
mary carry belle
mary born yesu
mary boy child jesus christ
jesus christ, jesus christ
mary boy child jesus christ
keresimesi

you’re my christmas
that’s why i love you
nexto

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...