natureboii – look at me كلمات اغاني
natureboii
when you take a look at me
i know you like what you see
no be say i too sabi
jah blessings follow me
from o city down to eko o
i know you feel my song oya jo
plenty money dey for my shokoto
you feel my vibes on a low
everyday we work and pray
last time i checked jehovah na my person
me i don dey burst their brain
let them know say oluwa don dey bless me
aye ehh
very soon i go be okay
aye eh
me stay up all night for the pay pay
oh oh ohh
eh oh ahn ahn
natureboii is here here
oshey mio gara
actor loma suffer
omo kilokan boss o
pastor life usher
alaye wontirogo
funwonje natureboii omo ologo
back then demma call me olodo
now dem don know say
when we dey ball gbogbo won malo joko
now you don dey look at me
i know you like what you see
next big thing for the industry
jah blessings follow me
from o city down to eko o
i know you feel my song oya jo
plenty money dey for my shokoto
you feel my vibes on a low
everyday we work and pray
last time i checked jehovah na my person
me i don dey burst their brain
let them know say oluwa don dey bless me
aye ehh
very soon i go be okay
aye eh
me stay up all night for the pay pay
i don jogodo
make dem kplongo oh
make dem kpolongo
كلمات أغنية عشوائية
- stabilo › stabilo – don’t look in their eyes كلمات اغاني
- mason jennings › mason jennings – moon sailing on the water كلمات اغاني
- pennywise › pennywise – fun and games كلمات اغاني
- the red jumpsuit apparatus › the red jumpsuit apparatus – kins and carroll كلمات اغاني
- volbeat › volbeat – rebel monster كلمات اغاني
- patsy cline › patsy cline – i’ve got your picture كلمات اغاني
- sleeping at last › sleeping at last – heaven breaks كلمات اغاني
- plain white t s › plain white t s – it’s so easy كلمات اغاني
- yung joc › yung joc – flip flop كلمات اغاني
- greg graffin › greg graffin – the fault line كلمات اغاني