kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

naturebenn – grace كلمات اغاني

Loading...

free…….. life………..

[intro]
na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make my hustle no crash
make my hustle no crash
na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make bad eyes no see mi
make bad eyes no see mi
yea yea

[verse 1]

ohh lord bless mi make
i get talk
many things my eyes see
i no fit give up
all dem my guyz
wey we start
dem give up
some even kick off
so i gat to work steady hard
just to leave up
and na your gracе boiz still dey
hope on
i can survive without your gracе
mercy and love
so everything i do
i gat to put you first
straight up
i look unto the cross so
i humble my self before the lord
to lead mi up
and give mi more greace an straight
can’t jsut do thiz my self
walking alone
in thiz land of no return
many snake on the ground
just waiting for us to kinda of land
but na your hand my hustle dey sha
and na your grace i dey fine sha
so mi everyday on the microphone
ohh lord bless mi
make i feel alright

[chorus]

na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make my hustle no crash
make my hustle no crash
na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make bad eyes no see mi
make bad eyes no see mi
yea yea

[verses 2]

na the money i dey fine
surely i believe papa god no go decline
e go pick my call wen my time is right
and my hustle no go lie
and your hustle no go crash
we go make am to the top
till the end of the time
the street is full of haters
and once u never join them
u no be thier squad gon
anything you try to say to dem
e no dey make sense
ohh lord u no go shame
rather ub go bless us
delete them from our system
they can’t use our network
they gat. virus
couple of demon
that want to hang around your glory
meanwhile dem never mine your story
or how u came through

delete them from our system
they can’t use our network
they gat. virus
couple of demon
that want to hang around your glory
meanwhile dem never mine your story
or how u came through

[chorus]

na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make my hustle no crash
make my hustle no crash
na your grace i dey fine
every morning wen i wake up
make bad eyes no see mi
make bad eyes no see mi

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...