kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nasboi – small money كلمات اغاني

Loading...

ohoh, …. i see you
ohoh, …. i see you

heba heba heba hee
when i get small money, me self go jaiye
(champagne hennessy ooo)
when i get small money, me self go dorime gan
(yhemolee i see you)
king solomon no fit do pass me
king solomon, i go do pass you
heehee, i go jaiye pass you
spend my money i go jaiye times two

verse 1
where una dey, i dey do mathematics
you dey there dey speak big english
where una dey, i dey hustlе my small thing
you dey there dеy lose for sporty
when i get this my money, make you no talk say na yahoo
when i get this my dough, make you no talk say na juju i dey do

chorus
when i get small money, me self go jaiye
(champagne hennessy ooo)
when i get small money, me self go dorime gan
(yhemolee i see you)
king solomon no fit do pass me
king solomon, i go do pass you
heehee, i go jaiye pass you
spend my money i go jaiye times two
verse 2
cos the gbedu don drop, i swear na heat
if your memory full, abeg delete
make you no go gree like omo_onile
make you dance and party like poco_lee
and you know say me i no dey like yawa
and you know say me i no dey like palava
if you turn olooo, no yawa
even if i ball pass maradona
anywhere money dey, i go dey
anywhere shayo dey, i go dey
anywhere wahala dey, i no dey
anywhere money dey, i go dey

chorus
when i get small money, me self go jaiye
(champagne hennessy ooo)
when i get small money, me self go dorime gan
(yhemolee i see you)
king solomon no fit do pass me
king solomon, i go do pass you
heehee, i go jaiye pass you
spend my money i go jaiye times two

when i get small money, me self go jaiye
(champagne hennessy ooo)
when i get small money, me self go dorime gan
(yhemolee i see you)
king solomon no fit do pass me
king solomon, i go do pass you
heehee, i go jaiye pass you
spend my money i go jaiye times two

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...