kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nagyi – bon for here كلمات اغاني

Loading...

nagyi – bon for here – sleep when i’m rich
verse 1
what you dey talk for der
champagne we dey sok for here
all my boys dey turn up for here
koti sef make dem commot for der
highest grade we dey burn for here
no be joke for here
it be the st__ze wey the barbies all dey like
b3k3 ti catch what be location for the night
osi min hya nu nine
she go pull up in a ride
evеrything make set make еverything nice

chorus
what a bad man say
yawa no dey
make she come my way
yawa no dey
see the way the girls dem plenty plenty
yawa no dey
see the way my boys we dey run this place oh
yawa no dey

bridge 1
all night all day
me den boys dey streets we dey grind always
sey you see the way the boys dey flex
baby girl you wan come dey play
sey you wanna go my way
shey you wanna go my way
yawa dey
shawty wanna bust my brain
baby come and bust my brain
verse 2
ohemaa tw3n tell me weytin you go sok
weytin you go chop
make you talk i go sort
big body benz wey i park for the front
make i drift your curves
see your bakka den your front chale
so min sa, you fit show me how to groove chale
ima don i fit show you how to move
tonight we go t3l3 make you forget all the rules
b3l3 make i enter make i give you all the juice

bridge 2
so make we bon for here
champagne, hennessey we dey pop for here
all the girlies for the party dem dey twerk for here
all the n_____ in the building dem dey ball for here
yeah yeah yeah

chorus
what a bad man say
yawa no dey
make she come my way
yawa no dey
see the way the girls dem plenty plenty
yawa no dey
see the way my boys we dey run this place oh
yawa no dey
outro
so make we bon for here
champagne, hennessey we dey pop for here
all the girlies for the party dem dey twerk for here
all the n_____ in the building dem dey ball for here
yeah yeah yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...