naeto c – remix/sare sare كلمات اغاني
[intro]
ay
na na na na na
oh oh
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repеat eh
put am on repeat
thе matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (won o mo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
[verse 1]
she know say she get am
see her body she sabi to set am
she dey tease, na me just dey let am
oya, make i start to dey spend am
you know say onto say i dey press am
your bobo take carry impress am
whatever i bring she collect am o
her fire i sabi to quench am
i carry am enter for ghana
night and day she dey scream, she dey halla
no matter the mood or the manner
na me wey dey apply the spana, hana, hana
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (wo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
[verse 2]
spilling the manya
twenty bottles you know say you go tire
over here baby touching the wire
pon the wallet i get in the fire
what you desire
abolotahaya
tell me you have what it takes to acquire
cuz me, i’m a buyer, the level is higher
hitting notes every night like a choir
i can’t deny her
i’m keeping it coming
can you swallow the money we burning
late in the night up to six in the morning
i know you can tell that the others are learning, ehen
[chorus]
na me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
me and you remix eh
me and you remix
everything dey sare sare
everything dey sare sare
put am on repeat eh
put am on repeat
the matter don dey sare sare
the matter don dey sare sare
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
body dance, who no like better romance
baby move, continue to give me the groove
put am for repeat eh
international (wo)
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
international
sare sare
كلمات أغنية عشوائية
- luther allison › luther allison – you can’t always get what you want كلمات اغاني
- ten typ mes › ten typ mes – nic wbrew sobie كلمات اغاني
- edvard persson › edvard persson – jag har bott vid en landsväg كلمات اغاني
- flashdisk kartu murah › flashdisk kartu murah – flashdisk model kartu kredit flashdisk kartu jakarta كلمات اغاني
- jackmo › jackmo – caballero كلمات اغاني
- fat freddys drop › fat freddy’s drop – flashback – live at roundhouse كلمات اغاني
- blu › blu – classy كلمات اغاني
- interrupting cow › interrupting cow – bottle rocket birthday كلمات اغاني
- los angeles azules › los ángeles azules – por el amor a mi madre كلمات اغاني
- presuntos implicados › presuntos implicados – fallen – en vivo كلمات اغاني