kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mr. wells – god gat you كلمات اغاني

Loading...

yeah yeah
yeah yeah (let me motivate you a little)
sometimes times e go dey be like say
things e no dey go your way (yeah)
and this dey happen every day
you come dey shame and you dey feel the pain (yeah)
just dey do your work
no be by your power o
and then if people talk (yeah)
just remember say (yeah)
you serve a living god that turns impossible to possible (yeah)
you no suppose dey stress yourself
you suppose know say god gat you
if you believe say you go make am for this life
just say god gat me
and i believe say nothing wey god no fit do
i know say god gat you
you no need to worry yourself
many people don die
you still dey life so
make i tell you something brother, sister
look well you go see say god gat you
oh yeah oh no no yeah
dem put am for food e no work
dem put am for drink e no work
dem do am for brake e no work
dem use my money sef but e no work yeah
shey you don see say i get work (get work)
omo nla me i get luck yeah
i’m standing on a solid rock
so if you use my akamu sef e no go work yeah
i serve the living god that turns impossible to possible (yeah)
i no dey like stress myself ’cause i know say god gat me
if you believe say you go make am for this life
just say god gat me
and i believe say nothing wey god no fit do
i know say god gat you
you no need to worry yourself
many people don die
you still dey life so
make i tell you something brother, sister
look well you go see say god gat you
yeah eh yeah
yeah yeah yeah yeah
god got me
yeah yeah eh yeah
yeah
wake up and smile
wake up and smile
see the way he got me
that’s how he got you (yeah)
don’t you worry about a thing yeah
(he’s got your back like that man!)
yeah yeah yeah
my god no dey dull person oh
god gat you yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...