mr eazi – olúwa jọ̀ كلمات اغاني
Loading...
[intro]
tosin, good morning
once again thank you
i just woke up to see a standing order again
may the lord stand for you in jesus name
[verse]
tell my mummy sey i go bare the cost
tell deborah sey enough is enough
my friends tell me i don change ’cause i no dey pick their call
some vex for me ’cause i unfollow them for instagram
e be hard to know person wey love me for real
swear to god, i feel lonely with people around me
i get problems i dey face, tell me na who i go yarn?
my pastor say e go pray as long as i send am cash
[chorus]
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
olúwa jọ̀
wa gbemi soké, titilai
olúwa o
ma ju mi sile, lai lai
كلمات أغنية عشوائية
- nadda mercenary › nadda mercenary – lunchbox friends (cover) كلمات اغاني
- helynt › helynt – time كلمات اغاني
- maciej malenczuk › maciej maleńczuk – nikt z nikąd كلمات اغاني
- mip › mip – mad stupid كلمات اغاني
- napo cvs › napo cvs – freestyle uno كلمات اغاني
- sam smith › sam smith – forgive myself كلمات اغاني
- kingjay406 › kingjay406 – link كلمات اغاني
- tajh spikes › tajh spikes – rolled كلمات اغاني
- ace tee › ace tee – lokomotive كلمات اغاني
- d row official › d-row (official) – this is how it is كلمات اغاني