mr eazi – advice كلمات اغاني
[intro]
number one
[chorus]
i don’t need advice
talk wey dem talk, i no pay attention, dem no be my size
came from the back door, straight to the front door, i no dey disguise, oh chale
no dey disguise, oh chale
first they love you, then they stab you, omo na the story of my life
came from the back door, straight to the front door, i no dey disguise
talk wey dem talk, i no pay attention, dem no be my size, oh chale
no be my size, oh chale
first they love you, then thеy stab you, omo na the story of my life
[verse 1]
i don’t wanna go outside, wan wa mi
nigboro sango, wan wa mi
awon tеmi gan, wan la mi
omo ma lo filokulo, don’t try me, yeah
kilode to fe gba me o
shay na because of my khaki o
they want to put sand sand for my garri o
araadugbo egbami o
[chorus]
i don’t need advice
talk wey dem talk, i no pay attention, dem no be my size
came from the back door, straight to the front door, i no dey disguise, oh chale
no dey disguise, oh chale
first they love you, then they stab you, omo na the story of my life
[verse 2]
omo na who send their carnival
dem no no sey, me sef i be hannibal
i dey chop flesh, omo i be cannibal
and my n_gga belly, omo he be taliban
omo for the matter i be like kabila, i be human being
me sef i be human being
i getti money wey go buy their dreams
i get money, only one man no for get this power
twenty two man wey dey hate the brother
if i hear pim, i go cause kasala
if i drop gbedu, e be straight galala
i dey like martyr, ken saro_wiwa
for their badmind, me i for dey shalanga
if my man f_ck up, i go treat the matter
if your man f_ck up, i go street the matter
[chorus]
i don’t need advice
talk wey dem talk, i no pay attention, dem no be my size
came from the back door, straight to the front door, i no dey disguise, oh chale
no dey disguise, oh chale
first they love you, then they stab you, omo na the story of my life
came from the back door, straight to the front door, i no dey disguise
talk wey dem talk, i no pay attention, dem no be my size, oh chale
no be my size, oh chale
first they love you, then they stab you, omo na the story of my life
كلمات أغنية عشوائية
- big ant dog › big ant dog – angers people كلمات اغاني
- xanaxrehabclub › xanaxrehabclub – 4ornayapriora 2 كلمات اغاني
- poor bishop hooper › poor bishop hooper – psalm 64 كلمات اغاني
- lil desire › lil desire – falling down كلمات اغاني
- trade l › trade l – vision + war كلمات اغاني
- hana vu › hana vu – keeper كلمات اغاني
- juicy wewe › juicy wewe – bbw كلمات اغاني
- diane ray › diane ray – tied up with mary كلمات اغاني
- rachie › rachie – hitchcock كلمات اغاني
- tajai unkown › tajai [unkown] – asker كلمات اغاني