mr eazi & angélique kidjo – òròkórò كلمات اغاني
[intro: angélique kidjo & mr eazi]
òròkórò
zagadat
oh, oh_oh
òròkórò
(it’s kelp vibes)
[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (òròkórò)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni koro
[verse 1: mr eazi]
oya follow me kalor o
make you see the kind of love i dey see
oya follow me kalor o (yeah)
tele mi ja lor o
make you see the kind of love oluwa show me
me o le kparo o
kparo o
[pre_chorus: mr eazi]
’cause all the money wey you get o
you no fit carry am go below
and all the padi wey you get o
oju lari we no know the koko
upon the nose wey we gеti o
we no fit smell all the bad pеople
na baba god wey me get o
na baba god wey me get o
oh, oh, yeah
[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (òròkórò)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni ko
[verse 2: mr eazi]
mm, who badda?
kosi ohun badda
throw me arrow mo dapada
i dey pray to jesus, jah, jehovah
givey thanks ’cause everything in order
thank you lord for giving mana
only peace wey i desire
as an old soulja, i no retire
thousand years, i go still dey fire
[pre_chorus: mr eazi]
’cause all the money wey you get o
you no fit carry am go below
and all the padi wey you get o
oju lari we no know the koko
upon the nose wey we geti o
we no fit smell all the bad people
na baba god wey me get o
na baba god wey me get o
oh, oh, yeah
[chorus: mr eazi & angélique kidjo]
oun toba wun elenu lo fin soro (òròkórò)
kosi ohun telefi eledamishey (oh, oh_oh)
you know sey normally me o kin kpariwo (òròkórò)
oun toluwa shey ko to ni ko
[outro: angélique kidjo]
è dami lohoun, è djè n’korin
è djè n’djayé, n’tori ayé odoun o
ewa didé, ewa ka lo djo
è dami lohoun, è djè n’korin
è djè n’djayé, n’tori ayé odoun o
ewa didé, ewa ka lo djo
onikaloukou ti o wa ayé (òròkórò)
oni iya oni baba o, woah, oh
oluwa loni ashè agbara (òròkórò)
èrora ti aba fè soro o
ewa didé, ewa ka lo djo
كلمات أغنية عشوائية
- haci nazim › hacı nazim – adam كلمات اغاني
- cor veleno tre allegri ragazzi morti › cor veleno & tre allegri ragazzi morti – mica serve avere fatto la guerra كلمات اغاني
- ali a k a mind › ali a.k.a. mind – siempre recuerdos كلمات اغاني
- wynton marsalis › wynton marsalis – they / let’s call them this كلمات اغاني
- לון וולף › לון וולף – caryera – קריירה – lone wolf (israel) كلمات اغاني
- samson us › samson [us] – a quick word. كلمات اغاني
- lila ike › lila iké – true love كلمات اغاني
- toronto is broken › toronto is broken – cut into me كلمات اغاني
- tarcisio do acordeon › tarcísio do acordeon – parecendo louca كلمات اغاني
- nature kor › nature (kor) – starry night كلمات اغاني