kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

morris wonder boy – wrong love كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
na dis make ar bin dey fraid yesterday
d same reason wey make ar nor bin wan for go you way
though me friends dem bin dey say so many good things about you
but me ar bin know so many bad things about you
from wey ar get a taste of you ar nor able live without you
the more ar dey try for get over you the more ar dey embrace you
look wetin you done do to me life
you dey bring me close to me die
look wetin you done do to me life
me body just dey dry

[hook]
———-
ar dey misbehave
ar don loss me pride
wetin noto me yone ar just dey take
e tan lek ar crase
ar don loss me mind
dis you love dey make me heart dey break

[chorus]
am in love
with the wrong one (4x)

[verse 2]
me money you done take away
na me life you dey take away so
me sense you don take away
now ar nor dey think straight
the more ar dey try for find you
the more ar dey loose me sef
the more time ar dey spend with you
the more ar dey k!ll me sef

[hook]
ar dey misbehave
ar don loss me pride
wetin noto me yone ar just dey take
e tan lek ar crase
ar don loss me mind
dis you love dey make me heart dey break

[chorus]
————-
am in love
with the wrong one (4x)

©️ wonder world
©️ visual arts media

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...