morravey – magician كلمات اغاني
me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up
paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee
as i enter the ama
my alma_mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me
shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee
as i enter the ama
my alma_mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do
i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do
i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
كلمات أغنية عشوائية
- rojas on the beat x silento › rojas on the beat x silentó – show you كلمات اغاني
- zulfiyyə xanbabayeva › zülfiyyə xanbabayeva – demirəm كلمات اغاني
- gibi › gibi – blanty كلمات اغاني
- steeleye span › steeleye span – van diemen’s land كلمات اغاني
- ghosts of the wastelands › ghosts of the wastelands – mountains كلمات اغاني
- miligram › miligram – pogrešna noć كلمات اغاني
- koi › koi – myself كلمات اغاني
- свидание svidanie › свидание (svidanie) – красива (beautiful) كلمات اغاني
- i freddies › i freddies – non guardarmi così كلمات اغاني
- pips chips videoclips › pips, chips & videoclips – malena كلمات اغاني