kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

morire – shining star كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
i’m a star, i was born to shine
it is my time
i believe i can fly
morireoluwa
i am god’s child

[pre_chorus]
i dey go loke loke
loke loke
like eye adaba, loke loke
you sef go go loke loke
loruko oluwa
like everything will be okay

[chorus]
because oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, he dey do for me o
oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, hе dey do for me o

[verse 2]
gba be, еverything you do na confirm
enemies, e gbagbe e
enemies dey fall down for ground
si o olutuunu orun
fun ore ati agbara re
i’m so grateful for your love o
baba, i’m so thankful for your love o
see i once was blind
but now i see baba
mori ire gba
[pre_chorus]
and i dey go loke loke
loke loke
like eye adaba, loke loke
you sef go go loke loke
loruko oluwa
like everything will be okay

[chorus]
because
oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, he dey do for me o
oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, he dey do for me o

[bridge]
see, i was born to shine
it is my time
i believe i can fly
morireoluwa
i am god’s child
[chorus]
(oh yeah yeah)
oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, he dey do for me o
oluwa l’oluso aguntan mi
i shall not want, olasunkanmi
come see wetin baba dey do for me
he dey do for me, he dey do for me o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...