moo/py – nothing dey كلمات اغاني
hook[py & nii]:
charley nothing dey
boy crush girl sef, he no get nothing say
ibi like boys all dem come, them all be g-y
boy get fifa sef, he no know nothing play
nothing dey
[hook]
[nii]
dema head all die
moe them something three seconds, den ein all fly
dem figure say them naa them be guy
but i beg make you tell them say make them no try
make them no try
[py]
e.c.g
your shocks make weak like uptown energy
everyday dumsor, when koraa we go make free
tell me something good mr jmd
jmd
[nii]
dema pocket dry
boys dey fit hung saa, then they start dey cry
you biz them too a them go start dey lie
i swear that one de3 boys no dey try
boys no dey try
[hook]
[py]
whats up babe
your beauty caught me so i want to take you on a date
she told me to buy her a new benz and escalade
i spy my pocket inside but nothing dey
nothing dey
[nii]
we no get nothing say
listen the track better, we dey take play
but we dey hope say we go hit p-ss paedae
so say we get chance go international go feature sway
feature sway
كلمات أغنية عشوائية
- the icicles › the icicles – cold drinks كلمات اغاني
- ryan leslie › ryan leslie – used 2 be (feat. fabolous) كلمات اغاني
- pitchfork band › pitchfork (band) – placebo كلمات اغاني
- sentimiento muerto › sentimiento muerto – una mirada dice todo y dice nada كلمات اغاني
- c2b › c2b – whatever كلمات اغاني
- tasha bieibe › tasha bieibe – ndaluse كلمات اغاني
- john miles › john miles – la sagrada familia كلمات اغاني
- cafe quijano › café quijano – el loco triste كلمات اغاني
- ultima thule › ultima thule – vi sålde våra hemman كلمات اغاني
- joe south › joe south – before it’s too late كلمات اغاني