kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

monaky – the suitor كلمات اغاني

Loading...

the answer wey i get na who are you?
she say my daughter no go gree for you
shey you come ask for her hand too
your looks are unrefined your style is crude

i tell her make she take another look
dem no dey use the cover judge a book
me and your pikin no fit get issues
i too good like a pair of nike shoes

remember incase you don forget o
fine boy no be fine pocket o
every mallam perm him kettle
no look say i come from ghetto

(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)

as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o

i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
can’t you see the glory
i be no want make i cut my b_tton
wetin dey my neck go make you blurry
(i hope u dey see see see)

not all that glitters na who talk am?
no be fugazi you fit check am
small body but i wear giant
this goliath na obi stone am

everything new got to keep it cha cha
london way no going back osapa
raba dey u no go ever sapa

(you don forget o)
(fine pocket o)
(perm him kettle)

as you see me so
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o
i no like to halla o
i no dey bother o
i no like to halla o
i hate wahala o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...