kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

monaky – the plug كلمات اغاني

Loading...

yo yo yo ahhh eh eh eyyyy

i get big green like avenger
nnamani dey call me ikenga
all of dem want to put body nakupenda
she left a note at the door read me letter

i want make we take flight
converge under the moonlight
e get something whey i wan tell you
that sh_t go get you so high
naso she roll me one tie
as a bad guy me i blow twice
this thing sweet pass revenue
this baby got me so wild

this no bе oau e b the new school
thе level go well journey mercies came through
collect the 5 vowels eh e i owe you
they call me god speech because i must come through(true)
eh eh

pass n puff
i dey catch rhythm with my plug
we dey run am air tight, nothing dey loss
and i like the way the chick dey floss
eh eh
pass and puff
i dey catch rhythm with my plug
we dey run am air tight nothing dey loss
and i like the way the chick dey floss
eh eh

i give her owo she give me lighter
the baby ummm she com dey crush am
i take am nmmm i com dey hyper
the baby nmmm na me go crush her

you no say me no fit for gbege
no give me wetin head no go carry o
make dem no come dey pour me water
this bonding whey we share make e tarry

many many things dey for under table
highest in the room na we go top the table
but i like see your other side
she say get behind me satan
and dey call me devil

converge under the moonlight
naso she roll me one tie
this thing sweet pass e revenue
this baby got me so wild
pass n puff
i dey catch rhythm with my plug
we dey run am air tight nothing dey loss
and i like the way the chick dey floss
eh eh

pass n puff
i dey catch rhythm with my plug
we dey run am air tight, nothing dey loss
and i like the way the chick dey floss
eh eh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...