kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

monaky – final destination كلمات اغاني

Loading...

i don reach the cross road
i no know where to go
who put me for komkom
who put me for this komkom
hmmm i wan escape o

i don dey do things dey hustle
everywhere 247
balance am baba make you shuffle
incinerate my choco

when man go dey on a leisure
everyday man on a mission
baba god show me a vision
make i share benediction

everyday man on a mission
when man go dey on a leisure
baba god show me a vision

na overall
if baba put ice for ur cup
i go chop am more
i go chop am long
i go chop am uh nor nor
i go chop am more
therapy say make i do stop to dey use
but mary j stabilize the mental swing (e dey cure)
accountant telling me to stop to dey book
but the kalo kalo still dey pay school fees (aje)

i tell dem i no fit shout
una no fit make me use my falsetto
call my dealer to bring me loud
naso i hear from above
just dey smoke your igbo dey relax

order ofada make you chillax
spread your bed call your girl
bobby make you go baff
i don tell you say weeping no dey last
i don pay for the cross make dem gbes
e don bash
i don see the end before the beginning
na success e end
dey waka wem wem wem wem wem wem

na overall
if baba put ice for your cup
i go chop am more
i go chop am long
i go chop am uh nor nor
i go chop am more

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...