mohbad – father abraham كلمات اغاني
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
asset dey worry some
come down
this life no balance again
come down
[post_chorus]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
[verse]
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumiiro ni mon pa ye ye
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumi
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
government dey show us pepper
ebi ti so wa de le se
graduate dey sell pepper
landlord fi ile ta tete
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
wa wo owu aaye su wa da
ironu so wa da oloja
emi olorun sokale
come down
[outro]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
كلمات أغنية عشوائية
- nightts › nightts – gotika كلمات اغاني
- black light discipline › black light discipline – hell is around the corner كلمات اغاني
- bluefinch the wanderlust › bluefinch & the wanderlust – circus man كلمات اغاني
- mob frijol › mob frijol – hit em’ up كلمات اغاني
- kristian kostov › kristian kostov – depressed on wednesday كلمات اغاني
- ato › ato – toxic كلمات اغاني
- corizo › corizo – story of padi كلمات اغاني
- lique javon nino chavez › lique javon & nino chavez – withdrawals كلمات اغاني
- the lillingtons › the lillingtons – el pamino كلمات اغاني
- niro › niro – spécial (outro) كلمات اغاني