moelogo – who talk كلمات اغاني
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post_chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o, well
in my vibe
no deny i decide i love my life
f_ck with me, you go see
don’t f_ck with me, you might get zеro chances
live your life my dеar
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post_chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o
in my vibe
no deny i decide i love my life
f_ck with me, you go see
don’t f_ck with me, you might get zero chances
كلمات أغنية عشوائية
- three man down › three man down – this city won’t be lonely anymore كلمات اغاني
- irem derici › irem derici – affeder mi aşk bizi? كلمات اغاني
- jill dreski › jill dreski – let me know كلمات اغاني
- mabassa › mabassa – ela que bebeu demais (live) كلمات اغاني
- megaloh › megaloh – renn كلمات اغاني
- philthy rich toohda band › philthy rich & toohda band$ – safe house كلمات اغاني
- tamaradlr › tamaradlr – lo que sentimos كلمات اغاني
- george barnett › george barnett – bad for you كلمات اغاني
- fulin yan › fulin yan – avo كلمات اغاني
- pau roca › pau roca – euphoria (pal joey’s touch) كلمات اغاني