kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mista myles – mama كلمات اغاني

Loading...

i no know wetin i do to deserve all this loving
i no know wetin i do to deserve all the care
i no know wetin i do you dey take all the risk for me
i no dey barb why you want to still protect me so
you dey my side when they tell me say i no go make am yea yea yea
you dey my side through all the times wey i mess up oo no no
na you dey starve yourself so we go get chop oo ye ye
you put yourself on the line just to see me shine
chorus
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we

everyday you dey pray
you dey on your knees
you dey hustle on these streets
tell us never accept defeat
adey your back you bed under bridge
everyday you dey pray
you dey on your knees
you dey hustle on these streets
tell us never accept defeat
adey your back you bed under bridge
if i fail today mama i fall your hand
if them tie me down i go break the bounds
i no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
if i fail today mama i fall your hand
if them tie me down i go break the bounds
i no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly

blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we

blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we

blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we
blessings fall for your head oo
mama we see how you suffer
money go hit you like thunder
mama you suffer for we

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...