kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mikemadebandz – stori chapter ii كلمات اغاني

Loading...

uhn
big 19 (heiii)
(shebi you dey mad you go learn lesson)
oya oya make una listen
make una listen now i wan gist una
let’s go!
shtick, pareke love story
get one easter break for school wey just reach
mehn you know how it goes
e con get one lizzy for snap wey i just meet
her place no too far just like 10 minutes on feet
e fit be set up how she no waste time to gree (swear)
but as a sharp guy i just dey play dumb
what time should i show? shey 7 or 8 o’clock ?
“come around 9 i should be home from work”
“i’ll just shower & еat then we gon have somе fun” (alright)
black air force mode bro i don dey lace up
i for carry el dee go but hin dey lagos (fast)
9 o’clock reach “gimme 10mins” turn 30minutes
shey she dey mislead me?
i’m getting bad feeling
hmm!
you know what shift to tomorrow
some sh_ just came up and i can’t… she say “stop o”
this one dey mad no be me you go setup abi i don turn desktop?
aunty lizzy wait
because kasla wan burst o
wey n0body go fit stop
shebi you de mad
you go learn lesson
enter one chance make you no stress me
aunty lizzy wait because kassala wan burst o
wey n0body go fit stop o
you de run kitikiti
you de run katakata
fast forward next morning i don calm down
still dey suspect tho but i got this sh_t planned out (on god)
“hey mike i hope we’re still on for today”
“and please dont give excuses im gonna lash out” (heiii)
for sure just tell me what time you’ll be ready (okay)
“i’m quite free right now so you can start steppin” (let’s go)
okay meet me at ___ hotel and be fast i just checked in
“ahan we’re changing location already?”
meanwhile i just dey one bar for the front of the hotel
dey watchout for funny movement she fit show there
she con reach pulled up with short skirt and crop top
with gold hair
i shock for that moment (d_mnnn)
make i skip all the s_x details for now
1am emmy dey ask me how many rounds
no trust this babe so i no even crash
check her purse see like 9 different atm cards (haaa)
shey this one don dey load uba abi wetin
naso next morning reach bruh no time to be waiting (asap)
i sharply comot don dey front of bus stop
“hess mike shey its me you want to be disgracing”
“i’ll show you i’m mad”
“transport fare you no pay me”
she dey on bike as she dey shout dey approach me
everybody don dey look us shey she want make them think say na hookup ?
aunty lizzy wait
because kasla wan burst o
wey n0body go fit stop
shebi you de mad
you go learn lesson
enter one chance make you no stress me
aunty lizzy wait because kassala wan burst o
wey n0body go fit stop o
you de run kitikiti
you de run katakata
to be continued mehn…
you might also like

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...