kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mictick – cash out كلمات اغاني

Loading...

oh nah nah nah nah
oh yeah
o lord of mercy
mictick pon this one
mictick pon this one

amaka they ask me
why i no they show my love
amaka they ask me
why i no they talk my mind o
amaka they ask me
why i no they pick her call
i too they run (i too they run)
because i no get money
i hide my face
my mind been they tell me say
dem go run my race (oh ya ya ya)
i pray we no go do jazz (no jazz)
just to get this cool cash (get the cash)
if i love e go too cast

baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk, you know i
you know i, you know i can’t shout
when i work all night na you they they my mind
and when i get this doe
na you go dey my side
if i no get data and i buy you pizza
wetin i gain
wetin you gain
ori mi bamise
iyanu go dum ije
e be you i go do jeje
for your love i go spend pepper

amaka dey ask me
why i no they show my love (why i no they show my love)
amaka dey ask me
why i no they talk my mind o
amaka they ask me
why i no they pick her call (why i no they pick her call)
i too they run
osanle
osanle

baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out (owo mi ma soro)
my money go talk you know i can’t shout (owo mi ma soro)
front sit for my german
now you chilling with a chairman
we no dey lag we be ja men
now we chilling in a german
front sit for my german
now you chilling with a chairman
we no dey lag we be ja men
now we chilling in a german

baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout
baby make i work till i cash out
my money go talk you know i can’t shout

oh nah nah nah nah
suspense pon the beat (oh yea)
make the girls dem’a dance (oh yea)
oh nah oh nah oh nah nah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...