mic made – calm down كلمات اغاني
(intro) :
mic made on this one
mic made on this one
mic made on this one
madeset on this one
(hook) :
as i step inna the place
me no look anybody face
steady run my race
life no be by your pace
and if you get the craze
make you show dem say you craze
no go dey look uche face
be a savage elevate
(chorus) :
and if you don dey get paper
calm down
because you go come get hater
calm down
but if you dey talk say na later
calm down
n-body go tell you make you take am
calm down (x2)
verse 1:
all my n-gg-s made for it
your n-gg-s be slavin for it
not even a price sh-t
you gotta make a trade for it
been grinding for days cus i know i gotta pay for it
so i tell em wait on it
no need to put the shades on it
run up real fast got the bands on me
shake up that buddy put the flesh on me
starch on me what’s the plan gon be
movin with the brick like a macon b
bridge :
as i tell you sote’ you know say i go make am
baba god loke’ e know say i no fake am
my mama tell me say’ if i like make i chase am
sebi oluwa lo sowo
sebi oluwa lo sola
this life wey i dey so
brother no be rush ooo
steady steady steady burn mi high grade
keep am on a low
(hook) :
as i step inna the place
me no look anybody face
steady run my race
life no be by your pace
and if you get the crase
make you show dem say you crase
no go dey look uche face
be a savage elevate
chorus:
and if you don dey get paper
calm down
because you go come dey get hater
calm down
but if you dey talk say na later
calm down
n-body go tell you make you take am
calm down (x2)
outro :
(fela vibration)
it’s your last burn mic made
كلمات أغنية عشوائية
- being as an ocean › being as an ocean – the hardest part is forgetting those you swore you would never forget كلمات اغاني
- tinsley ellis › tinsley ellis – a quitter never wins كلمات اغاني
- tina charles › tina charles – i’ll go where the music takes me كلمات اغاني
- tom rush › tom rush – child’s song كلمات اغاني
- toccata magna › toccata magna – siren song كلمات اغاني
- tom novy › tom novy – unexpected (radio edit) كلمات اغاني
- todd snider › todd snider – rose city كلمات اغاني
- tina sugandh › tina sugandh – white christmas كلمات اغاني
- tishamingo › tishamingo – tennessee mountain angel كلمات اغاني
- tka › tka – are you for real كلمات اغاني