kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mg area fada – high spirit كلمات اغاني

Loading...

verse 1

if lizard like do press up
now till e die
the fact be say
e no fit turn to crocodile
this vocal booth no be bed
why i go dey lie
cause who dey fear height
with wings sef nor go fit fly

life too short
how which i go fit stretch am
before i go pepper must rest
na me go bench am
i dey burn like flames
bad belle wan try quench am
fountain of knownledge
carry bucket come fetch am

the view dey clear
especiall when you dey high
three bennyliene
by now you know say i don fly
i don tie like twelve
don burn like five
drag the mary jane
till the room smoke like nafang

area fada
yes na me dey yarn so
i dey quick spark
no bring fire come near my nussle
abeg shift
gimmie space to roll my kpo
high spirit mode
i no follow where dem follow
(make dem leave us bros)

chorus
make i dey on my high spirit
exiplon for the c-ke make i dey
on my high spirit
(i wanna tie i wanna smoke yeah)
too many pains mehn i gats k!ll this
too many things man dey face
mehn i can’t just explain this

make i dey on my high spirit x2

verse 2

shit wey we no drop
dem wan put we yansh on top
if i no shit am
no force me make i flush
make i brush
some rappers for here like teeth
no competition
whats the need they can’t compete

mhen i be beast
at the same time i still be sheep
it all depends on the one
you choose to keep
mhen we dey weep (whip)
no be cain am talking tears
for 8yrs we still dey burst
way never tear

once again
i know say god no dey sleep
na him give us leg to trek
he go still give us jeep
our time no poor
but we know say e go reach
this na food for thought
i don serve you like five dish

sleepless nights
so i need two exiplon
or emzolyn – bennylene
and two refnon
wey my squacks
after we gather we kpom
high spirit
na now i dey on my true form..
(make dem leave us bros)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...