kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mg area fada – claro كلمات اغاني

Loading...

verse 1

p-ss me the kpo
make i roll upon my ways
p-ss me the light
make i burn away the pain
allow me burn up
too much stress upon my brain
although the sun go come
now we struggle with the rain

p-ss me the mic
make i tell u about my story
about how e be for street
way before we had the glory
i no go lie for u
although this no be bedroom
it’s a cold world we live in
and e fit freeze u like coldroom

bros !!!
use ur head like aghama o
cause na ur work be the bomb
wey go blow u like osama o
if u get the bread
na to hustle for the bama o
we dey work for goodluck
but we dey pray for obama o

omo
issues dey burn n-ggas like candles
like burna boy
tell me watin man go do
gimme the riz and arizona
make i roll up
put ma brains in the cloud
mof-cka bout to smoke up

chorus

p-ss me the kpo make i reason well
if you ain’t talking doe we no fit reason well
oya make we tell them
steady blessings don dey come we don dey shock dem o

life i go drag am like claro
take away caro x2
verse 2

i aim for the stars
by the grace of god i no go miss
your bladder no go burst
ogbeni if u hold ur peace (p-ss)
you feel ma st–z
hotter than a thousand degrees
without a bomb or dynamite
n-ggas be blowing trees

bros!!!!
but make we leave english for teacher
this life be is a lesson
ur experience be the teacher
dem say i get mouth
na wetin the life teach me
far from a wheelbarrow
but somekind things be dey push me

bros!!!
no let anybody tell you
wetin you suppose tell yourself
me i just dey remind you
mind u
some kind things i see go blind u
cause the eyes different
i dey try to enlight you

roll up the weed
i reminisce with my head down
sometimes your joy is the reason
for the next frown
i gat a dream like martin
luther the king
p-ss the claro
make i puff till my head go spin

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...