mba for africa – sad boyz need love كلمات اغاني
got a lot of friends
everyday na different girls
all of them dey fall my hand
n0body gree settle down
except for one guy
the rest of them no wan try
kele don block their eye
the matter don spoil my mind
ya ya ya
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problеm
all my guys need love
coz we don dey too look еach other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
gat a lot of friends
majority no get sense
the remaining no decent
but na me dey for centre…
some of them too holy
their matter no get story
you see them still lonely
coz dem no just get liver
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problem
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
كلمات أغنية عشوائية
- steasy › steasy – vs. kico – [hr halbfinale – vbt splash!-edition 2013] كلمات اغاني
- van holzen drens › van holzen, drens – frei كلمات اغاني
- frank carter the rattlesnakes › frank carter & the rattlesnakes – god is my friend (live) كلمات اغاني
- conociendo rusia › conociendo rusia – otra oportunidad كلمات اغاني
- caroline af ugglas › caroline af ugglas – du var mitt hjärta كلمات اغاني
- משה פרץ › משה פרץ – esh – אש – moshe peretz كلمات اغاني
- aggro berlin › aggro berlin – scheiss egal كلمات اغاني
- mean jeans › mean jeans – born on a saturday night كلمات اغاني
- smoke dza benny the butcher › smoke dza & benny the butcher – bullets كلمات اغاني
- sheek louch › sheek louch – all fed up كلمات اغاني