mayorkun – lowkey! كلمات اغاني
“lowkey!”
of lagos!
another one na scam all other men are scum
you know that time has come
moya tete pase fun jalo
thandi male baba thandi male
werey gbowo mi j_pa and sa to
malay o je mi m’aye, gbemi l’handicap eyy
wato wale, oga where my money?
what i do is not your business (business)
you better focus on your fitness (fitness)
even if it take me time to reach e
mosa ma debe when i debe ah ahn
kini latest
kinlo d’owo making money plus intеrest
many explanation no evidеnce
kpe padi mi jeka invest
ahn ahn ahn ahn
lowkey lowkey lowkey
i’ve been steady taking sh_t
from people that don’t deserve me
mo para
moya tete pase fun jalo
koma lo pami bi alo
k’emi le rigo beer kan
lowkey lowkey lowkey
i’ve been steady chopping with people wey ready to chop me
mo para
moya tete pase fun jalo
koma lo pami bi alo
k’emi le rigo beer kan
if you too sweet dem go l!ck you finish
if you want peace dem go break you pieces
the matter pass my hand
e scatter all my plans
that’s why i dey para o para o
kilode ti mo fin para o
many more plenty jara o
no be sprint na marathon gan
make i carry you go go
wetin dey make me dey loco
yebariba samboribobo
naso i learn to say no no ah ah (ah)
e choke o
the truth is bitter like jogbo
but you prefer choco_milolo
wetin dey k!ll_ing you slow low_ly
thandi male baba thandi male
werey gbowo mi j_pa and sa to
malay o je mi m’aye, gbemi l’handicap eyy
wato wale, oga where my money?
lowkey lowkey lowkey
i’ve been steady taking sh_t
from people that don’t deserve me
mo para
moya tete pase fun jalo
koma lo pami bi also
k’emi le rigo beer kan
lowkey lowkey lowkey
i’ve been steady chopping with people
with people wey ready to chop me
mo para
moya tete pase fun jalo
koma lo pami bi alo
k’emi le rigo beer kan
كلمات أغنية عشوائية
- silhouette rising › silhouette rising – write you off كلمات اغاني
- mskmusic › mskmusic – dragon كلمات اغاني
- mikael gabriel › mikael gabriel – älä huku kyyneliin كلمات اغاني
- aesthetic perfection › aesthetic perfection – damn good rhythm كلمات اغاني
- vanilla taurus › vanilla taurus – what do you want from me كلمات اغاني
- mp on the track › mp on the track – keep it real كلمات اغاني
- equo › equo – virgole كلمات اغاني
- celestaphone › celestaphone – pop كلمات اغاني
- carwash › carwash – striptease كلمات اغاني
- chris millz › chris millz – this is not an easy thing كلمات اغاني