kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mayne cross – commando كلمات اغاني

Loading...

oohhh yea
somebody body

hmmmm somebody body

sha ma duro sha ma duro duro
i get owo owo
for my kolo
i fit borrow borrow
spend my dollar dollar

see the vibe no finish o
i dey ball like ronaldo
when dem guys dem come
omo swear dem feel the flow
all my men dem
pull up oh
and if you try to stop my shine
god punish you
before dem say i dey commit o
flow sweet like kopiko
burst like a pimple
no be say i no dey tell you
but na truth me i dey clear you

commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no

girl your body
hot like cigarette smoke
really want to know
what youre up to
i get vibe
and you know that i got flow
i dont play
with my melody no no no
eminado lo mo yen
ko set i lack
o form o yen
cos anybody know
when i come through
and i flow
and dem feel am
on a low low low
ye ye

pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i step in
and i swear
dem no fit let me down

see the vibe no finish o
i dey ball like ronaldo
when dem guys dem come
omo swear dem feel the flow
all my men dem
pull up oh
and if you try to stop my shine
god punish you
before dem say i dey commit o
flow sweet like kopiko
burst like a pimple
no be say i no dey tell you
but na truth me i dey clear you

commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no

commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no

pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i enter
and i swear
dem no fit let me down

pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i enter o
i enter o ye ye

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...