kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mavo. a – you dey hurt me كلمات اغاني

Loading...

you dey hurt me lyrics
mavo. a

you dey hurt me

[verse 1:]
abeg please explain to me
na for where me wrong this time
(ey whoo ooh yeh)
you think say me nor try reach
you look me begin judge me
(ey whoo ooh yeh)

(if na wetin) me i don first hear
(me na human) give me chance to yan
(me don hear ram) beginning to end
you nor know how the thing dey pain

[pre_chorus:]
(e con be like) me love person
(wey e dey love) another onе
(me i give you) things wey you want
pampеr you all these while but now
(ey whoo ooh yeh)

[chorus:]
(you dey hurt me) you see am like normal thing
(you dey hurt me) you nor just wan think
(you dey hurt me) you see am like normal thing
(you dey hurt me) you nor just wan think
[verse 2:]
wetin you wan con talk now
me nor con dey okay now
(ey whoo ooh yeh)
you don tire to announce
so many things don dey knock
(ey whoo ooh yeh)

(me don found out) why e be like this
(thank god for me) me do the wright things
(satisfy you) nor be bad idea
me don make up mind to reach there

repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
me give you your basic need
me present you like a queen
(ey whoo ooh yeh)
me nor really deserve this
some good things you learnt from me
(ey whoo ooh yeh)

repeat [chorus:] till fade

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...