kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mavo. a – what’s up كلمات اغاني

Loading...

mavo. a

what’s up

[1:]
one day near my place of work
me and my friend con dey talk
close to one ghanaian shop
the next thing we see two men
just burst out from that phone shop
wey dey for that kool street

[a:]
wahala dey different street
n0body wan resist
me gat involve in that scene
how come about all this

[b:]
(what’s up) wetin happen (what’s up)
two wrong cannot make it right
(what’s up) wetin happen (what’s up)
no need to fight each other
(what’s up) wetin happen (what’s up)
make we try to understand
we need love and unity
in the whole community
[2:]
sometimes mе go look round me
and wonder about this life
somе people take small thing
as if say e dey serious
as me just wan take a walk
the next thing wey me see

repeat [a:]
repeat [b:]

[#:]
some of the youth just dey kpai
policemen nor green guide
this kind thing dey very wrong
who go lead tomorrow

repeat [b:]

[c:]
make we leave yeye stories
all we need na victories
now is time to co_operate
emphasize good changes

make we leave yeye stories
all we need na victories
now is time to co_operate
emphasize good changes
repeat [b:]
repeat [c:]
repeat [b:] to fade out

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...