kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mavo. a – non invitees and invitees كلمات اغاني

Loading...

mavo. a

non invitees and invitees

[verse 1:]
cool evening ladies party con dey go on near my crip
some what’s up gentlemen and non what’s up gentlemen
show up that ground that evening but the ground con dey boring

[chorus:]
ladies nor give up your hope everything go surely dope
the way this party dey go the whole thing wan begin flow
i nor just wan even leave before celebrants knew it
non invitees and invitees fill the ground instantly

[verse 2:]
no need for us to dey slack we gat to try nor to lack
imagine men wan loose guide eve make you nor dey sad
to leave just dey hungry some even some of them dey foam
few of them wan go home

[pre_chorus:]
we gat chill for few minutes notice difference gradually
see more guys still dey come time still dey for us to cope
remove eyes from wall clock
repeat [chorus:]

[verse 3:]
men wey dey ground just dey tomorrow sef na off day
as long as una know say all of una dey safe
(shake body yo) whine am oh (shake body yo) roll am oh
nor forget to hook up oh

repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
sisters just live to the fullness brothers pocket nor gat to full
jump up and touch the ceiling and just break it down a bit

repeat [chorus:] till fade

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...