kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

marvel jesse – success كلمات اغاني

Loading...

intro:
hmm haa aaahh!!!
marvel jesse !!!
allen jackson
sir cidy multimedia…

verse 1:
i been dey grind all this while
thinking n0body dey see me…
now i’m searching for success
but i see blessings coming through
never loose trust in yourself
cos what you will be you will be..
where dem boys wey dey been
the laugh at me !!!… oluwa don do am..

chorus:
success in me .. i see success in me!!…
success in you… i see success in you!!..
blessings in me … i see blessings in me!!..
blessings in you … i see blessings in you..

verse2
oluwa shetti mi….dakun shetti
may dey boy blow hard make e sure for me
make e sure for me
i been the pray dey pray everyday
make my hustle pay..ooo
i wan buy the benz , build the house for mama..
make she smile for me..(2x)
mofe kolemole.. ….amin ooo amin
mofe binmolemo… amin ooo amin
mofe rodomodu …. amin ooo amin

verse 3:
allen jackson
shey we the wait for the right time
wey god go blow our trumpet
weti we go see that time hmm
na money for pocket
as we the hustle him dey see dey struggles
everything na double just
like newly couples oohh
i see everything nice
everything soft
everywhere spice
things ain’t getting rough…oo(2x)
never disappoint me …
cos you see me now now
this life wey you see chale… is turning around…

chorus:
success in me .. i see success in me!!…
success in you… i see success in you!!..
blessings in me … i see blessings in me!!..
blessings in you … i see blessings in you..

outro:
doo bii rooo diii ro too eyahh
doo bii rooo diii ro too to eyyyah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...