majorboi – high class girl كلمات اغاني
high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire
high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire
hook:
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal
erima money sef you no get
connection e no dey
yu still dey form say yu be queen
abi na 4 which jungle
verse
erima you causing the go slow
shey for your mind sef yu don blow
tell me wetin yu go like do
shebi your body dey sweet you
jaye jaye na the all day life
sugar mummy wey no get last card
i for no mind buh yu claim sharp girl
biggest girl in the whole south south
yu no like boys dem for the area yu talk say yu fine like eucharia
waka bascalaba
yu wey been grow up for that calabar
yu talk say you grow for lasgidi
shey yu dey whine me like rashidi
chaiii cheiii fine girl wey no get pimples
chorus:
high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire
high cl-ss girl
body wey fit jam trailer
20yrs yu be sugar mummy
abi yu no dey tire
hook:
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal
i for buy yu benz i for buy yu rover
buh baby girl as yu no loyal
erima money sef you no get
connection e no dey
yu still dey form say yu be queen
abi na 4 which jungle
كلمات أغنية عشوائية
- jim reeves › jim reeves – blue without my baby كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – bolandse nooienjie كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – bottle take effect كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – breeze (blow my baby back to me) كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – c-h-r-i-s-t-m-a-s كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – carolina moon كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – charmaine كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – could i be falling in love كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – danny boy كلمات اغاني
- jim reeves › jim reeves – dark moon كلمات اغاني