kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

magnito – sikiru كلمات اغاني

Loading...

wadup
oh nananana
oh oh
oh nananana
ale
ale
ale
ale
maginito
alhaji tekeno
baby nisiru
who be sikiru
say na your friend or your uncle
why him dey corner you
ehhh baby nisiru
who be sikiru
how come he dey buckle your bangle
kaishiru eh
my eye na sharply
and i dey see wetin e dey happen
and am very capable
girl to show you love like no other
the way you…
and your body just dey…
say baby e falagada
i nor go lie say i gbadu you
wadup
okay
even ambode
b for the bar where the bar d dey
d for the monеy man dangote
e for eddy wine bar go dеy, i say bar go dey
eh bar go dey
20, 000 dollars say na club we dey
in a club na my table all the girl d dey
fresh out na my mouth wey the ak dey
i know keshi na for abj the shege dey
cotonou na where the holo gbeke dey
everybody’s money is mine na my aka
dress all white like am kkk
magana…
i ball everyday like am ben teke
we too fly na for here the lekelekeleke dey
fresh out
baby nisiru
who be sikiru
say na your friend or your uncle
why him dey corner you
ehhh baby nisiru
who be sikiru
how come he dey buckle your bangle
kaishiru eh
my eye na sharply
and i dey see wetin e dey happen
and am very capable
girl to show you love like no other
the way you…
and your body just dey…
say baby e falagada
i nor go lie say i gbadu you
fresh out
ok now listen
i just dey pity you
aka your money is mine is greeting you
you following olamide is gisting you
you womi only when it’s benefiting
your body bad i know the thing is sweetin you
if i get money walai am deleting you
what’s going on between you and sikiru
shey na sa paul chinedu and nkiru
me am busy i have a party in imo
okay nice your money is mine in igbo
tekno and i are topping at the a list time
rich monk let the game pay this time
me am always on my phone playing everytime
it’s 2 in the morning let me save this time
aka your money is mine don blow this time
fresh out
baby nisiru
who be sikiru
say na your friend or your uncle
why him dey corner you
ehhh baby nisiru
who be sikiru
how come he dey buckle your bangle
kaishiru eh
my eye na sharply
and i dey see wetin e dey happen
and am very capable
girl to show you love like no other
the way you…
and your body just dey…
say baby e falagada
i nor go lie say i gbadu you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...