magnito feat. patoranking – as i get money ehn كلمات اغاني
as i get money ehn
i con start to enjoy
i open my company all my village people na him i employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
i marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as i get money ehn
i sign big footballer
i sign mickel obi
i no ask am how much
i paid him in dollars
there is nothing money cannot do i made merci goalkeeper for gunners
if i write exam i no dey border again
i don’t care if i come last
as i get money ehn
i call my landlord
i tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as i get my own money i begin to diet
i want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as i get money ehn
i start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one i start to export
كلمات أغنية عشوائية
- folha dupla productions fdp › folha dupla productions (fdp) – cheiras a cócó كلمات اغاني
- sajsi mc › sajsi mc – valjam se كلمات اغاني
- ieuan › ieuan – ramona كلمات اغاني
- la coneccion real › la conección real – micro en mano كلمات اغاني
- prototype lazarus the kid › prototype & lazarus the kid – right here كلمات اغاني
- templeton pek › templeton pek – made to waste كلمات اغاني
- dr disco j dawg lille saus › dr.disco, j-dawg & lille saus – regulators 2019 كلمات اغاني
- sarah close › sarah close – crazy kind كلمات اغاني
- pump killa sacal › pump killa & sacal – crítica كلمات اغاني
- rick moranis › rick moranis – oy, the mistakes i made كلمات اغاني