magixx – 4 days كلمات اغاني
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
كلمات أغنية عشوائية
- waylon jennings › waylon jennings – slow movin’ outlaw كلمات اغاني
- s h i t k › s h i t k – moi كلمات اغاني
- yfn kay › yfn kay – juiced up كلمات اغاني
- schaeffer › schaeffer – all of us كلمات اغاني
- the flatlanders › the flatlanders – bring it on home to me كلمات اغاني
- paulo sergio › paulo sérgio – distância ingrata كلمات اغاني
- barz x mickie b › barz x mickie b – mantra كلمات اغاني
- manex › manex – best friendz كلمات اغاني
- long beach dub all stars › long beach dub all-stars – sunny hours (feat. will.i.am) (single remix) كلمات اغاني
- furick › furick – yung balling كلمات اغاني