macjreyz – dangerous كلمات اغاني
intro
macjreyz be so dangerous
malowa coz the boy dey serious
i be vernomous, i be dangerous
just so you know i dey serious
verse 1
step inna the zone demma like me
see the way your girl looking at me
looking like a bad boy from the 90s
even the ones wey no believe me dem dey hype me
so you know the boy never take it very likely
heavy weight champion i don’t do light thing
my mans be like gr-ss see the way dem plenty
gently, ma loshe werey
before dem make you bendee
aye
blow your mind likka isis
they say i take a lotta chances
what’s the point if you don’t take risk
and you move from legedese to mercedes
chorus
bad boy motu gbede wa
all of dem know say gbegewa
you wan collect oya sarewa
i dey f things up no be kerewa
macjreyz be so dangerous
malowa coz the boy dey serious
i be vernomous, i be dangerous
just so you know i dey serious
verse 2
i gat my eyes on the prize
f with the boy dey go gii you your size
dem go rush you likka jollof rice
e doesn’t matter if you be black or white
ye
dem go shooku any eye wey looku
if you come my lungu dem go make you feel good
you go humble omoh you go tutu
e go be like vudu when we pull up skru skru
blow your mind likka isis
they say i take a lotta chances
what’s the point if you don’t take risk
and you move from legedese to mercedes
chorus
bad boy motu gbede wa
all of dem know say gbegewa
you wan collect oya sarewa
i dey f things up no be kerewa
macjreyz be so dangerous
malowa coz the boy dey serious
i be vernomous, i be dangerous
just so you know i dey serious
كلمات أغنية عشوائية
- sharper › sharper – pillowtalk كلمات اغاني
- sean banan › sean banan – sean den förste banan كلمات اغاني
- zibba almalibre › zibba & almalibre – una parte di te كلمات اغاني
- robb bank › robb bank$ – official كلمات اغاني
- kissling › kissling! – daydream 2 كلمات اغاني
- jin akanishi › jin akanishi – yesterday كلمات اغاني
- dawin › dawin – reward كلمات اغاني
- nanakorx › nanakorx – gone كلمات اغاني
- black spiders › black spiders – just like a woman كلمات اغاني
- inner wave › inner wave – ccbw كلمات اغاني