kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mac nuru – one in a million كلمات اغاني

Loading...

yeah
xtreme music
it’s mog baby
nuru, benji!

you be the one for me
i been looking around
but girl i no dey see
any girl wey dey pap like you

and too dey bee
one thing you for do for me
baby girl
you for be my girl

ok, na weytin be your name ooo
i know say you like me too baby
don’t be ashamed oooo
just make i know

i dey feel you figure 8 ooo
e dey bust my brain
so, i no fit complain ooo
i dey gbadun your parole
today and tomorrow
i no get time to dey do slow
i for make dem know say ee
you go be my wife

anything you want
i go give you twice
i no be kendrick, we go be alright
come with me, let’s have a good time ooo

oya chop kisses
mwahh, adamma
oya touchi ma k_ma
you dey make i go insane ooo

from now, you go be my mrs
mwahhh, adamma
oya touchi ma k_ma
you dey make i go insane ooo

ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(baby girl, your love is one in a million)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(eh, wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(which kind of love be this?)

i gonna hold you my baby, which one be your worry
better know say baby boy is here to do it well
come show me body, i go show you my money
i go dey enter skies and bring down all the stars (just for you, my girl)

(herrrrr)
ti daa piila sang’mariga
din nyag’sira, din yen guide(i) ti
n zang kpalang’zuya gbuni taba
tor amiliya maa mi ti n plani li

ti nning ti tariga
n san paa’ sariga
anabi sunnah, naawuni falira
amaa a tabi mbori ni bi gbaa’ga

tor bangmi chandi yaa
a yurilim zooya, haali n ti puu bah’ra
tor zang mi changi na
di zang zaa yuma, ti bihi gba ni deeg’sheli

o toogi kom tima ka n nyu
o boogi sheli zali ka nsu
o pahiri pag’bu, o sig’ri kul’ga
n0body can do this, but you! (nuru!)

ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(baby girl, your love is one in a million)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(eh, wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(which kind of love be this?)

ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(wooooowu!)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(i cannot take you for a joke)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(_&^%$# _&^%$# _&^%$#)
ahh ahhh ahhhh ahhhhh
(oh _i love you, i love you, i love you_, my girl)

i love you!
girl i love you love youuu
omoge, come to daddy
_&^%$# come to daddy
omoge, come to daddy
come to daddy _&^%$#

it’s mog baby!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...