kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

m and k – your wahala كلمات اغاني

Loading...

m & k

your wahala

[verse 1:]
that your regulations wey just still dey function
you know say no correction abi this na election
as you don be sensation everybody get p-ssion
since you get capacity cool down your own city

[chorus:]
your wahala (wahala) don too much oh
your wahala (wahala) don too much oh
make you carry your problem
your trouble dey go your house si-yo
your wahala (wahala) don too much oh
your wahala (wahala) don too much oh
make you carry your problem
your trouble dey go your house si-yo

[verse 2:]
if you dey do good or bad na your own be that
to live life as you want am maybe na your style
i don dey observe your style make you nor forget say
na wetin you sow nine you go surely reap

[bridge:]
that strong mind and that power wey you take dey cover
wey you say you get e oh na your own cup of tea oh
nine just be that t-oh
that strong mind and that power wey you take dey cover
wey you say you get e oh na your own cup of tea oh
nine just be that t-oh

repeat [chorus:] till fade

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...