kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

m and k – situation (remix) كلمات اغاني

Loading...

m & k

situation (remix)

[verse 1:]
(apparently as for me) i just dey on my own oh
(apparently as for me) i nor get interest ti_yo
for any body at all oh you dey come close to me
through different means though i nor think within me
why is it always me

[pre_chorus:]
(so many, many things) dey happen for this life oh
(so many, many things) don happen in the past oh
but anyhow you reason nam

[chorus:]
challenge (situation) deal with (situation)
tackle (situation) handle (situation)
drop off (situation) kick off (situation)
try some observation correction na good option

[verse 2:]
you know wetin you want oh worst case scenario
wey you don do to me just for you to enter me
because she wan taste me

[refrain:]
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me

repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
check the definition including prevention
you for find suggestion you fit get solution

repeat [chorus:] till fade

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...