m and k – none of us should step away كلمات اغاني
m & k
none of us should step away
[verse 1:]
we know we dey manage since and we don dey try fix up things
maintain this relationship hope you nor make up mind to leave
cuz open legs don full city you and me nor need panicking
i dey canpka yan with me no time for other ladies
[chorus:]
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
[verse 2:]
e just dey do me like say you don even forget say
me and you don come a long way e nor go dey easy to wave
many things wey you don do which i don’t even have a clue
think about where we dey come from we need to know how to prompt
repeat [chorus:]
[interlude:]
i prefer still dey with you
and learn to sort out things with you
why you still nor understand me
same bothering still inside of me
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- redizain › redizain – fuck off كلمات اغاني
- brokenteeth 브로큰티스 kor › brokenteeth (브로큰티스) [kor] – 추락 (sleepwalk to sink) كلمات اغاني
- years of youth › years of youth – good for you كلمات اغاني
- edra bloom › edra bloom – 100 things كلمات اغاني
- raste › raste – bye كلمات اغاني
- tailgunner › tailgunner – warhead كلمات اغاني
- هيفاء وهبي › هيفاء وهبي – baheb feek hagat | بحب فيك حاجات – haifa wehbe كلمات اغاني
- astropunk › astropunk – bring me down كلمات اغاني
- mendax › mendax – blackdahlia كلمات اغاني
- marika › marika – baqaa كلمات اغاني