m and k – first girl set my heart on fire كلمات اغاني
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre_chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
كلمات أغنية عشوائية
- dexys › dexys – the town i loved so well كلمات اغاني
- broken and mended › broken and mended – that’s no more كلمات اغاني
- breeze › breeze – splash كلمات اغاني
- apocalipsa אפוקליפסה › apocalipsa – אפוקליפסה – ha’kaitz ha’acharon – הקיץ האחרון كلمات اغاني
- grouper › grouper – children كلمات اغاني
- derek pope › derek pope – la girl كلمات اغاني
- rigos › rigos – специалист (specialist) كلمات اغاني
- leo hainer › leo hainer – shells كلمات اغاني
- abs › abs – ojos كلمات اغاني
- daymo › daymo – gymnopedies كلمات اغاني