lyta – stronger كلمات اغاني
now i’m stronger
now i’m stronger
ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str_onng_eeerrr
now i am stronger
them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str_onng_eeerrr
now i am stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
كلمات أغنية عشوائية
- michele signorini › michele signorini – dark fantasy كلمات اغاني
- elephante › elephante – prism كلمات اغاني
- willy mason › willy mason – on bok bok hill كلمات اغاني
- wounded soul › wounded soul – bloomless resonance كلمات اغاني
- sylvia baudelaire › sylvia baudelaire – piece of me كلمات اغاني
- the who › the who – do it big كلمات اغاني
- entre rios › entre ríos – reflejo كلمات اغاني
- tommy ice › tommy ice – showmelove كلمات اغاني
- shadw › shadw – put your hands up كلمات اغاني
- nicki nicole › nicki nicole – ll (interludio) كلمات اغاني