lynxxx – ghana girls كلمات اغاني
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
charlie she follow say
lagos boys too smooth baba
we dey form innocent like two baba
utunu touch down looking too dapper
you no know lagos boys no good baba
yawah must gas every time we dey touch ghana
doffe bags wey dey blow rabba
halamugize say my guy how far
charlie i just touch down e go say akuaba
akuaba e go say akuaba
pay day done come with omo obama
boys don dey lean dey no show power
when the girls see me dem they go gaga
gaga. dem dey go gaga
dem dey rub pomade
dem dey put powder
as a gentleman i dey give flower
it dey sweet their bele till it go sour
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
look anywhere where utunu enter
igbo boys them must know say we mental
e l say paneminiano
ha they got my man like mensa
___ what’s good
kra ___ whats hood
every time i see becca she look good
now i fini for some ghanian food
chai naija boys we dey show love
we to faji we no dey hold grudge
now if you get bad bele you suppose pudge
when you see us walk through you like oh god
oh god, cus the swag on check baba
even your girlfriend will collect baba
when you see syndicate you respect baba
naija boys yeah we dey flex baba
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
shebi say she get my picture for her wall top
she say she don cook make i come chop
as i bad guy men i lock up
nne i dont want nothing to pop up
icon abegi make you holla efya
syndicaye balling like iniesta
no time mana to ever
2016 make i dull never
holla your mama tell her lynxx is back
we dont do hype everything is fact
huh ive been away but everything intact
holla mr dj to bring it back
this jam go make the world crase utunu
follow me run my race utunu
i move easy at my pace utunu
the success is by god’s grace utunu
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
charlie she dey go ge ge for the boy them
ghana girls like lagos boys
ha abene maro, abene maro, abene maro
you wey dey shake that thing with your girl dem
ghana girls like lagos boys
abene maro, abene maro, abene maro charlie
كلمات أغنية عشوائية
- carina round › carina round – you will be loved كلمات اغاني
- danielle bradbery › danielle bradbery – put your records on (the voice performance) كلمات اغاني
- feat richard smallwood earnest pugh › feat richard smallwood earnest pugh – healing (feat. richard smallwood) – earnest pugh كلمات اغاني
- angelic upstarts › angelic upstarts – never ‘ad nuthing (live) كلمات اغاني
- royal republic › royal republic – i don’t wanna go out كلمات اغاني
- massad › massad – tear my heart out كلمات اغاني
- melissa ferrick › melissa ferrick – such great heights كلمات اغاني
- alan hull › alan hull – for the bairns كلمات اغاني
- gladys knight the pips › gladys knight the pips – giving up كلمات اغاني
- said the whale › said the whale – a cold night close to the end كلمات اغاني