kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lukwize – kolo كلمات اغاني

Loading...

so many times i dey wonder all
the things you dey do for this matter
the way you dey move for the matter
e get as e dey do me for body for this matter
so many times i dey think of you girl
the things you dey do for the side o
the way you dey move for the side o
the way you move your body for the night o
i no bin know say you go dey outside o
say wetin you dey do this time o
see as you come as you come this night o
nda koli kori va_akoli vice o oh

girl you make me dey kolo o
you make mе dey gbam_gbanum o
ogbige kor’mbor daa dey kolo o
girl you makе me dey kolo o
na you make me dey kolo o
you make me dey
gbam_gbanum o
ogbige kor’mbor daa dey kolo o
girl you make me dey kolo o ey ya eh ya e

again again
this baby just dey burst my brain
i don’t know what i do
i don’t know where to go
i don’t know wetin wey make her
just dey para for me o
somebody call the popo
aye! aye! o
anywhere she dey i wanna dey dey dey
anything she do i wanna do do do
anywhere she dey go i wanna go go go
i wanna go oh
make i be your commando
girl i want to know
shey we nor go keep it on a low
steady we go keep it on the goal
girlie i want to know
when the dj hit it in the club
me and you go hit the dance floor
baby i want to know
shey na me and you go dey for the night
me and you go dey till the light
girlie i want to know ah ay ay ah ah ay ay

na you make me dey kolo o
you make me dey gbam_gbanum o
o gbige kor’mbor daa dey kolo o
na you make me dey kolo o
girl you make me dey kolo o
you make me dey gbam_gbanum o
ogbige kor’mbor daa dey kolo o
na you make me dey kolo o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...